You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #38 - "Paradigm Shift"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 3 years ago 😁😁😁 Shey they say speak pidgin or any language others will understand I nor dey understand he English 😂
Hahaha, me self, I think say I dey understand English before but as Mrenglish speak I confirm say I nor Sabi speak nor to even talk of understanding am 😆😆.
I nor dey here sha
Because your trouble come be double 😂😂
🤣🤣🤣chai , there is God o