You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago Nor be lie 😁
Iffa hear, you wey be say na knowledge overdose
Why this blasphemy upon me? 😢
Na truth jo
You sef know. Thank you jare 👍
Hehehe 🤣
Blasphemy ke? Make person no say the truth again 😳 shuuu
Na blasphemy joor, how e take be truth 😩
Oya how e take be blasphemy?
Abi na lol 🤣🤣
Heheheh Lol 😂😂