You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (75)in Speak Peace β’ 2 years ago Yes, if you stay consistent with it for five to ten years πββοΈ
As in ehn, that way it's a must but the person still gat dey write better thing make he dey get better support too.
Normal na except e wan dey the Hive for that years π
As in ehn, lol
π π π me hive glue together if e still dey till that time sha π π
Nice one π
Thank you π
Issokay πΆ πΆ
Yes my dear, nothing good comes comes easy π
Sure, it require some bits of hard work
Yeah, almost everything does requires a bit of hard work πͺ
Sure
Yea
π π π buying sef is better na, 10 years ke
Lol
Abi na π π π