You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago No wahala, the thinking self don carry me sleep wake up... But u continue again 😎
Happy sleeping and waking up on top thinking when you wan think because as e be so you never think anything 😏
You sef know ba, make she sha answer me because na all of una I was drink from your ocean of knowledge. @hopestylist I dey wait una too o 😜
Hahaha, nai mean say we dey together so oo, because me sef dey wait 😉🤣
See as she turn the table, hehehe 😂
Yes oo, na my work be that oo, na to dey turn table I dey do now, lol
You are doing well 👍 table Turner 😂
Thank you ma'am 😂
😂😂😂
See finish nor good o
But no wahala, I rest my case... Make I go start my thinking now
But you don start the thinking before talk truth? 😉
It's a good thing you are awake, oya continue the thinking and do the do 😂
The do dey come, e nor just dey wan end 🤦♀️
😂 😂 😂