Awww and he said he didn't have a knowledge to share with us ๐ฅบ
I don upgrade my Hive knowledge like this with wetin you share now ๐ thank you.
I agree with that "Giving more than taking" if you miss that, Hive will be hard for you hehe.

Exactly.
Glad you got something.
Na people like you I day look up to this days sef
Look up ke
Better look down o
Na down here I dey ๐
Na when I wan help you pick something I day always look down ๐
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Oh my goodness! That response crack me up big time
Na how all this dem elders dey do, dem go wan watch we the children to speak first ๐
"Giving more than taking" is one important way to stay relevant on the blockchain
๐๐
Nor mind elder @stevenson7 ๐โโ๏ธ
Auntie
Oya
It's past bedtime
My time nor dey work here
Abeg, wetin be time ๐ฅฒ
I will not say anything oh ๐คจ๐
Better o ๐
๐ค๐ค๐ค
It's the gif for me ๐
๐๐๐
Have you shared yours? I want to learn ๐
Mine is still loading ๐
Can you see?
Can you imagine?
๐๐๐๐
Merit has full package course to understand Hive oo ..she is just pretending ๐ฅด๐ฅด
Lol wait for it! ๐ฅด
โน๏ธ๐ฅด
I dy always learn from the best๐ฅ
Stop abeg ๐ฅฒ
Your head wan burst?