You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago Shuooo if you say this, what will us your children say? 🥲 Please teach us some Hive knowledge daddy, abeg 😩😂
See as you day whine me 🤣🤣
No na
Nor be whining at all 🥲
You must believe o 😂
😂😂
You are inside my mind 😂
Wonderful, what am I doing there na? 😂
Maybe na there you transfer cold give me 😂
Wahala o
E shock you 😂
Is that not my teacher abi eye dy pain me👀
Last week, I dy hope on you for whale vote ... You shatter my hope say you dy wait for person too
This week again, you wey b my teacher wan drop am dy shout say you be children
God abeg oh 🤣🤣🤣
Abeg na eye dey pain you o
Look well, you see my username? 😂😂
Better oh
I no see am again
Okay, settled 😁