You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"

in Speak Peace โ€ข 2 years ago

Happy Graduation to you all

Oh oh! Sorry, happy Friday to you all ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

I'm still in high spirit after my last paper about two hours ago so don't mind my greeting mistake ๐Ÿคช

So where were we? It's another weekend for troubling your souls ๐Ÿ˜‚ how una dey?

These questions are nice but I dey look am somehow ๐Ÿง

Are you a traveler or do you prefer staying at home all the time

I'm a traveler that prefers to stay at home ๐Ÿ™„ if money dey, I dey like to dey travel but if money nor dey, I feel like say home na the best place to be ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

What language can you speak or what language will you want to learn.

Small English, pidgin English, vernacular, tiny Urhobo with touch of Korean ๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ๐Ÿšถโ€โ™€๏ธ
I wan learn my tribe language and Korean well but that time to learn never dey ๐Ÿฅฒ

Oya oooo
Let the engagement begin!
I'm taking graduation gifts if you have any for me ๐Ÿฅบ๐Ÿ˜

Sort: ย 

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜… We can see the high spirit in you already... Congratulations on finishing your exams baby girl and happy graduation to youuu!!!๐Ÿฅณโค๏ธ

I like your style, na who get money dey travel ๐Ÿ˜‚... Omo like this na homebody I be but I can be an extrovert too sometimes, lol.

Omo this your languages yapa oo... It's the "touch of Korean" for me ๐Ÿ˜‚ I see you're a Kdrama fan too ๐Ÿ˜... Wait oo which one come be vernacular again? No be pidgin be dat?

Don't mind merit ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Which kind language be this ...haaa!
Vawlence everywhere
Lolz

๐Ÿ˜‚ she go soon be mother of all languages

Hahaha ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
No doubt ๐Ÿ‘Œ

Vernacular na pidgin wey bad ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ
The touch of Korean is for me ๐Ÿ˜Œ๐Ÿ˜‚ I love kdramas

Thanks for your wishes sis ๐Ÿฅฐโฃ๏ธ you are loved

๐Ÿคฃ pidgin wey bad... I don learn something new today oo ๐Ÿ˜ƒ

We dey together... Kdrama lovers for life ๐Ÿคž

You're welcome boo โค๏ธ

๐Ÿ˜† money come oh so my friend no go dey stay house

Yes o

Opp, that is my in law, you no dey dull yourself and I like that spirit, we are similar in some ways I speak English, pigin Weller, Yoruba Weller Weller ahhhh even for dream self I dey yarn Yoruba...

If money dey who no go commot but I like spending my money on food๐Ÿ˜˜๐Ÿ˜˜๐Ÿ˜˜๐Ÿ˜˜๐Ÿ˜Š๐Ÿ‘€๐Ÿคซ๐Ÿคซ๐Ÿคซ

Haha spending money on food na just the best ๐Ÿฅฐ

hehehehehhe my in law sabi good thing and i like am...afa make we jam for kenya

Firstly, congratulations on your last paper....I wish you success in your results and life after school ๐Ÿ˜‡๐Ÿ‘

Oh yes...my troublemaker don show..welcome

I love the way you take answer question one..lolz
If money dey, travel go dey if not, Lulu stay at home ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

Hahaha
This language eehh....learn your tribe language first before those heaven and earth....instead of u to be direct..tell us say u no sabi speak your mother tongue ๐Ÿ˜œ

Thanks Nkem ๐Ÿฅฐ

I'm not a troublemaker today, I've change ๐Ÿฅฒ too busy offline to be a troublemaker

I can speak my mother tongue small ๐Ÿ˜‚

Oh...my darling is busy offline
You would have invited me nah to cheer you up then pour you water ๐ŸŒŠ๐Ÿ’ฆ as usual

Hope say them pour you water well well
๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Congratulations ma
E no easy to finish from Nigeria University
Asuu hold us๐Ÿฅฒ

As in ehn
Thanks a lot ๐Ÿ˜Š

You're welcome dear๐Ÿ’–