Hey @sperosamuel15 I understand but was just wishing a tiny bit that you'll be here this week π₯²
How far my comedian @nelson-george the only guy that will take bullet for love... Show face nau π come and hangout with us.
Hey @sperosamuel15 I understand but was just wishing a tiny bit that you'll be here this week π₯²
How far my comedian @nelson-george the only guy that will take bullet for love... Show face nau π come and hangout with us.
Must he show face?? Wetin you wan use his face do??
Nor start abeg π
Nor be your face I say make you show
I nor come for vawulence today
π π Vawulence free weekend shay π π
Lol
Heheh. No worries. You done Dey send me away baah..
No na, is nor like that π₯²
Then itβs like how. You that na small remain make i Dey call you in-law
In law how? π
You should ask properly now. At least start practicing
Na so vawulence dey start π
Lol. I am in love with vawulenceβ¦
I don know you, know vawulence before π you are doing well π π π
π. Thatβs a good form of recognition.. abi Na lie? π
No be lie jare, you are doing well π
For this era
na pass I just dey pass o πΆ πΆ
π€£π€£π€£
E nor shock you too?
E over shock me o but as you come talk say the only guy sha
Lol he don break record o
π π π guinness book of record
πππ
Ahhh @merit.ahama i never knew that @nelson-george is a comedian oo.
I was crushing on his voice and handsome face.
Nelson happy new year oo
I hell oo
Haha now you know but he can be very tricky with his jokes, sometimes I can't help but hate him after reading his jokes π
Ewo.
E be like una get matter to settle π€
Lol we nor dey plan to settle π
Ahhhhh
The story continuesππ
Nawa ooooo
This @nelson-george guy Sabi all of Una soπ
E fit no know oo
ππππ
Okay na silent admirers Una b so
For this 21st century π
Hahaha
Guy be calming down.
I just get to know people here.
Life goes on.
Please do and use threespeak lemme see your face tooπ
ππππππ
I go dy show my wall dy talk for background if I dy use threespeak
Wetin be thatππππ
No try am ooo
My shadow go dy show shaππ
Ahhhhh
I didn't tell you.
If you don't show your face it won't upload oo
Present Teacher π
Mad oooooo
Dem dy group us into people wey fit take bullet and people wey no fitπ
How you take Sabi say I dy use people dodge bullet sefπ€£
π€£π€£π€£
It's obvious, who go be Dr Sopulu if bullet touch you and you come die? π€£πββοΈ
ππ