Sort: ย 

Hehehehe nooo lol ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Yes oooooo

Abegi shift ๐Ÿคจ lol ๐Ÿคฃ

Abi o, we wey wan learn plenty

Nor be lie ๐Ÿ˜

ย 2 years agoย (edited)ย 

Iffa hear, you wey be say na knowledge overdose

Why this blasphemy upon me? ๐Ÿ˜ข

Na truth jo

You sef know. Thank you jare ๐Ÿ‘

Hehehe ๐Ÿคฃ

Blasphemy ke? Make person no say the truth again ๐Ÿ˜ณ shuuu

Na blasphemy joor, how e take be truth ๐Ÿ˜ฉ

Oya how e take be blasphemy?

Abi na lol ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Heheheh Lol ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Lolz ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ abi lolz ๐Ÿ˜‚

You sef follow join

Share some knowledge

๐Ÿ‘๏ธ๐Ÿ‘๏ธ๐Ÿ‘๏ธ
I jump and pass this topic as well
Merit, Dont zip ur mouth..teach us more biko ๐Ÿ˜‚

I dey come, the draft wey I wan write don too dey long ๐Ÿฅฒ