You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (75)in Speak Peace β’ 2 years ago Lol this one you focus on 3speak alone, e be like say the thing don show you shege o ππ
The shege my eyes don see too much, at one point I gave up sef ππ but was always jealous when I see others posting π
Lol thank God say you see others own jealous o
At least, e go make you learn am by force... I dey wait to see your video π