Sort: ย 

๐Ÿ‘๏ธ๐Ÿ‘๏ธ๐Ÿ‘๏ธ
Thinker
Better teach us ๐Ÿ˜‚

Teach the teacher?
No na, e nor balance like that ๐Ÿฅฒ

Dey confuse yourself oo, you won't succeed in deceiving me at all ๐Ÿคจ

Wahala sister wey person go get so ๐Ÿ˜

If she nor wahala you who she wan come wahala? ๐Ÿ˜๐Ÿฅฐ

I nor complain o ๐Ÿฅฒ

I know na, you nor go fit sef, hehe

Hahaha ๐Ÿ˜‚
Which teacher if I may ask? I am still looking back, front and yet, I can't find the teacher ๐Ÿ˜‚

Look within, it's in you ๐Ÿ˜‚

Leave her, make she dey deceive us ๐Ÿ™ƒ

Wooooottttt ๐Ÿซข๐Ÿซข๐Ÿ‘๏ธ๐Ÿ‘๏ธ๐Ÿ˜ƒ
Hope , it's Mee oo ๐Ÿ˜‚

No I was referring to Merit ๐Ÿคฃ, shey you were calling her thinker na? That's were I continued from, lol

Oh... better oo ๐Ÿ˜‚

Yes my ambassador ๐Ÿ˜‚

Na because say you be one na.

Oya think wella, I dey wait you

No wahala, the thinking self don carry me sleep wake up... But u continue again ๐Ÿ˜Ž

Happy sleeping and waking up on top thinking when you wan think because as e be so you never think anything ๐Ÿ˜

You sef know ba, make she sha answer me because na all of una I was drink from your ocean of knowledge. @hopestylist I dey wait una too o ๐Ÿ˜œ

Hahaha, nai mean say we dey together so oo, because me sef dey wait ๐Ÿ˜‰๐Ÿคฃ

See as she turn the table, hehehe ๐Ÿ˜‚

Yes oo, na my work be that oo, na to dey turn table I dey do now, lol

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
See finish nor good o
But no wahala, I rest my case... Make I go start my thinking now

But you don start the thinking before talk truth? ๐Ÿ˜‰

It's a good thing you are awake, oya continue the thinking and do the do ๐Ÿ˜‚

The do dey come, e nor just dey wan end ๐Ÿคฆโ€โ™€๏ธ

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Abi oo, me sef I dey wait, hehe

๐Ÿ˜Š๐Ÿค—๐Ÿค—

Happy Sunday my darling

Same to dear ๐Ÿ˜Š

Hope you had a great weekend?

Sure, I did and you?

If you don't know your power on Hive, we go talk am ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

Oya talk am, me I don't know ๐Ÿ˜Œ

๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„

Who be this oo? You wen be whale since like two months ago. Abeg show us the way oo no do like Merit for here abeg ๐Ÿ˜

Since two months ago? ๐Ÿ˜ณ How come I nor hear about an? What a wicked world! ๐Ÿ˜ข

How you wan take hear naw, when e be say you never dey satisfied, whale na small thing for you na

๐Ÿ™„๐Ÿ™„
You really shake this table wella

Na you actually shake am oo, that time when you take shock ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Wahala o
Only me turn table Hive myself, this wahala is double

Yes oo, that's exactly what happened, hehe