You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (75)in Speak Peace β’ 2 years ago I wish I see club go but money wey nor dey nor gree me comot from house π₯²π
Ahaha.
You weu dey cash out every weekend. Wetin make we come talk?
Talk something else π€£π€£
Ok.
Make we talk about how to get curator attracted to your post?
Okay, I dey come with full guide π
I don wait tire.
Abi you go choir rehearsal? π
Lol no o
I still dey work on am π
Hmm
Ok oooo
Make I dey wait nah