See my whale in the making nau
Make ona clear road for the girl wey sabi π
Ride on ma! We are your children, mummy us π€£
See my whale in the making nau
Make ona clear road for the girl wey sabi π
Ride on ma! We are your children, mummy us π€£
Hahaha, hype sister when I go get. Well, you na our grandmummy oo.
No wahala, at least you agree say you be our mummy π
Yes naw, I be ona pikin first, that mummy na future name, hehe
I see ππ
Yes grandma π₯°