You pipo shu go and check this girl wallet, she don become whale ๐
Na only who be whale dey sabi give this kind guide... Show us the way mummy!
By the way, I don submit registration form give @abdul-qudus for future whale voting ๐ I'm excited.
You nor dey go check the wallet? ๐Abeg leave me oo this girl, you don go dey turn the table, who send you? ๐
My daughter for you to know the way you fat watch plate for like four months oo, afa, your mind still dey? ๐
Better oo, I happy for you, you sabi ๐
My mind still dey o
No road is smooth, I go survive am then become whale... But who I go show way go dey clean my house daily for five years ๐โโ๏ธ
I see you are determined to be a whale, that's nice. No be small plans you get oo, keep it up.
Thanku o
You're welcome ๐
Unread
๐ฅ๐ฅ xactly ๐ค๐ค๐ค๐ง
๐๐๐
Hahaha ๐๐
Stop looking at me like that
Ah! Wetin reach so now? Even the exactly when you nor dey spell well since you come just change the egg to emoji? Please, abeg make ona free me oo ๐คฃ
Hahaha ๐๐๐๐
No free anything ๐
We know what we are saying our whale ๐๐ณ
Abeg free something dey oo ๐๐
Me sef I know what you are saying but wetin reach so? ๐คฃ
Nothing reach ๐
Abi na ๐๐
It's plenty.
Be like say, na only me wan dey left out now o ๐ค
๐๐๐
You better follow the moving train girl
No one is left out oo, that list is very limited, thank you for telling her to join the moving train, I pray say make she nor Sha fall injure ๐ข
Amen o, make person no go dey injure.
I don join laidis cus me sef wan be a whale someday
Yes oo, lol
I'm happy you made it in successfully, where our to be whale sef? @abdul-qudus where are you oo?
Thanks dear ๐
The guy just scarce this weekend
You're welcome dear. I'm sure he is occupied somewhere or maybe he is just lazy like me, hehe
If she fall, I go help her clean body ๐ฅฒ
Awwn, better person, you go clean you go taya ๐
I am o, more reason for my activeness.
Me sef wan become a whale someday na ๐
Nice thinking... Sha vote me well when you become one ๐
Noted ๐๐
No one is left out oo, as long as you read this comment you are involved so better go and take pictures with @abdul-qudus now oo ๐๐
Lol
Yes naw, hehe
Abi o, celebrity shot ๐
Yes oo, you got that right, hehehe