You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago E don start o Them wan beat me with water 🥲
Chai 😅... Take heart my dear
I survive am o
I don enter my room
Haha, thank God... Get enough rest jare
As in ehn, the way them take pour the water for her body sha 😂😂, she deserves to take that heart 🤣🤣.
😂😅... Nawa oo
I think say na only for birthday dem dey pour pesin water 😂
Abi oo, I was surprised too sef 😂😂.
Sorry oo, I sorry for you sha 😂😂.