You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (75)in Speak Peace β’ 2 years ago Nor start abeg π Nor be your face I say make you show I nor come for vawulence today
π π Vawulence free weekend shay π π
Lol
Heheh. No worries. You done Dey send me away baah..
No na, is nor like that π₯²
Then itβs like how. You that na small remain make i Dey call you in-law
In law how? π
You should ask properly now. At least start practicing