You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #41 - "Dealing With Anger"

in Speak Peace2 years ago

Na so one craze guy for my compound last year use come dey ask me where he can fix his TV after damaging it's screen, alongside one or two other stuff in his house.

@quduus1 don kuku give this kain people name, hin talk say dem be demons, no be lie.

The saying is true, we can't for a second rule out the God factor in our lives. You sound like a gentle guy sef...Clap for yourself.

Sort:  

Amen o..... I'm a gentle guy 😅

You sure, abi na because I talk am LOL

It's because you have not seen me on white and white..... I dey be like dove

Ehn ehn...okay o

hehehe, that is crazy heheh 🤣🤣🤣🤣 lolz 😂🤣🤣 I am a man of God 🙏🙏 oh heehhe