You are viewing a single comment's thread from:

RE: Street begging in Ibadan..... What else can we do

in Speak Peace4 years ago

@nonsowrites must see this..

E be like say ROI dey this begging thing o..lol

I remember @belemo saying he doesn't mind joining the beggar if he says he has change or so, Lol.

If 100 people give you 50 naira a day.. Thats 5k a day 150k a month.

Na wetin be doctor salary abeg?

Sort:  

E be like say ROI dey this begging thing o

Its really lucrative oo
I know someone who built 3 houses from merely begging and I'm not exaggerating.

E be like say ROI dey this begging thing o..lol

I go soon start to dey beg. na lucrative business

hehehehe.. Na to code am na..