Sort:  

Person wey dy give answer Sabi way already

You no wan become whale but you be whale already... Imagine when you wan become whale Zi😂😂😂

Whining don join this thing lidis so oo. Na Abdul-qudus say he wan be whale oo, me I never talk am because I know say I go be and I dey walk towards am small small

😂😂😂😂😂😂
Finally, dem don let the cat out of the bag

Abeg where I dy come for the picture snapping

Check well, nor be my bag the cat commot from 😏.

I dey no man's land, come there now oo, because like this no time again, e don expire before sef, na based on say you be my respected fellow 😂

😂😂😂😂
So you mean say na respected spot I dy enjoy like this

Yes oo, you gerrit, hehe

Joy wan kill me then