You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace β’ 2 years ago Who be the cultist abeg? π€ͺ. You better speak nicely to her oo, she is my sister oo π‘.
Hehehehe π€£π€£π€£, I be Jesus cultist, ahahahha se Una mean am???
No dey yne me ok
Nothing like that π€£π€£.
Yes oo, she is part of the family so you better learn to treat her nicely or you focus on yourself, hehe.
Hehehehe π€£π€£π€£ you dey threaten me hehehe π€£π€£, okay I will put it in mind lolz ππ€£π€£
Yes oo, it's a threat oo, no body mess with my family, hehehe.
hehehehe, pele oh, mrs family, me wey i no get family abi lolx see this old woman heheheh
You get family na, but I dey talk of my own π π
Peeeele miss ominiknoweth,ππ€£π€£π€£ππππ