You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace β’ 2 years ago Hahaha, did I not give you slap? π€£π€£π€£
enipe???
Is question I ask naw π
You go collect too π€ππππ
Leave me oo
Abegi shift, who hold you ohπππ
So you dinno hold me abi?
okay se you want make i hold you ni ??? llz i know you like it lolz
you wan slap pablo richie
No sir
Hehehe π€£π€£π€£ you just dey talk now
No naw π
Heehhe see this oneππ€£
ππ
They go remove your tongue π€£π
my bear bear no fear you see hope sha
E nor fear me sir π€ͺ.
Ahahaha π€£π€£π€£ see this womanly girlπ€£π€£π€£ποΈπ§π§πππ
Lolz, which one is humanly girl again? π€£π€£
Heheehhhe it's not meant for children, abeg se you still dey come Kenya, cold don dey catch me oh, abeg do fast
I nor dey come again oo, my eyes don full with sleep oo π€ͺπ€ͺ
Ahahaha, se this one dey wyne me niππππyou better get here before you dissappear yourself to this place ππ€£