Sort:  

Lolz 😂🤣🤣 did you read it lolz 🤝🤣 that is the chat calling nkem to come Online that we should talk lolz 😂🤣🤣 well I just wan dey see her na lolz 😂🤣 her fact dey gimme joy 🙄🤣
My own @nkemakonam89 lolz 😂🤣🤣🤣

Hahaha trouble Foxy, this one na morning oo, you nor go leave my amiable ambassador alone oo, nor worry one day she go tell you say you be her son, lolz. You are doing really well dear, keep it up and don't relent at all, hehe.

That fox will not allow me drink my morning tea ☕ in peace....this early morning violence shaa
Na God hands I dey 😂😂

As in ehn, Foxy is out to get you and until he do he will not let you go, lolz. Good morning tea, please bring mine oo 😂😂

Hahaha
Help me tame his excessive tail 😂

Hahaha, lolz, I will try oo but that guy is damn good, hehehe.

Lol 🤣🤣 my love you are here and I miss you my dear 💕💕

Hmmmm
Vawlence 😂

Ehhnnn you see. I don't want to even talk to you sef

Yes my dear and I really want her to tell me too lolz 😂🤣🤣

Lolz, nor worry one day she go tell you true true, lolz, happy waiting Foxy 😇.

Hmmmm make everyone just dey jhare..
This calm attitude dey kill me.
Abeg e Fi mi Le jhare

No wahala I will leave you before you get angry 👌🥰

Hmmmmm if you say so

Fox of all foxes....I sight you oo
You will not just let that Nkem be ....no violence this week oo but you just dey manufacture am any how and everywhere....Sam brought a coo topic but no...you no go allow me breath 🥹🥹🤣🤣🤣...u want vawlence 😂

My Love 😘 after you na still you my dear, I want you everywhere with me dear lol 🤣🤣🤣

Hahaha
Engr Uche should not hear this 🤣

Lolz 😂🤣 engr uche no trust in wife?? Lolz 😂🤣🤣

Abeg shift.d guy is jealous 😂

Lolz 😂🤣🤣 then show him lol 🤣🤣🤣