You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"

in Speak Peace2 years ago

Hahaha, yes naw, I need to ask to be sure oo, you know say fox them their words nor dey tay oo. Them go talk one just now the other moment them don change oo, even like this sef I know say you go change again after reading this comment, hehe na so fox them just be, lolz.

Sort:  

Lolz 😂🤣🤣 ohhh no my dear I am always straight with you lolz 😂🤣 I don't act foxy with you lolz 😂🤣🤣 I am just me lolz 😂🤣🤣..
Wait why are sending long messages hope lolz 😂🤣🤣

Hahaha, I know you are always straight with me but sometimes your head dey touch so I dey always know say na Foxy don show and I dey thread with cushion, hehe.

Oh well, I'm doing me Foxy, this is who I am, I've only been too busy to keep up with leaving quality comments but hopefully not anymore, so enjoy dear.

Lolz 😂🤣🤣🤣🤣 I am here with you but I will be far from long and uninteresting comments Lols, I will be with you sha, you know you are my boss lol 🤣

Hahaha, that's a really good one oo, you should do that I'm with you, hehe. Just be okay and I will see you around 😊

Ohhh I will be no need you hear.. enjoy yourself too na

Like you don't need? Or what did you say?

Hmmmm well I said I will be okay no need to be worried lolz