You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"

in Speak Peace β€’ 2 years ago

Hahaha, wetin you nor do? Na you know the one when you dey talk oo, me I know say you do plenty things so nor even dey try ask me that kind of question sef abeg 🀨. From only one person I go dey see notifications plenty and you dare ask me wetin you do? Abeg you dey do a lot oo and I'm totally impressed πŸ₯Ί.

Good morning sha πŸ˜‚πŸ˜‚

Sort: Β 

Heheh 🀣🀣🀣🀣 lolz πŸ˜‚πŸ€£ you dey complain about notification and you dey impressed lol 🀣🀣🀣 I am innocent love and don't rope me oh lolz πŸ˜‚πŸ˜‚.

Good morning dear 😘😘

Hahaha, abi na, I nor wan miss too much so I come gat do something naw, hope you get, hehe. Oh dear, you know I was only teasing you, me I get the weight to rope person na cor you? Abeg nor mind me at all, I just seem to wake up on the right side of the bed, hehe.

How was your morning rest? lols

Ohhhh you are now threatening me lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ I am getting scared lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£
Well I slept 3:30 am and I woke up 6:20 now I am preparing to go to sleep lol 🀣

Hahaha, sorry I didn't mean to threaten you sha, I'm just letting you know that I'm more than ready for this hang out just as much as you are, hehe.

Hmmmm well take over the chat lol 🀣🀣🀣 I will be in my humble abode thank you lol 🀣

Hahaha, I'm not taking over, I'm just doing what I have to do and that's all, hehe. Have a fabulous time at your humble abode, hehehe.

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ I am telling you to take over lol 🀣🀣🀣