Sort:  

Lolz 😂🤣 make them no use rope tie u lolz 😂🤣🤣 dey very careful lolz 😂🤣🤣

Hahaha, that rope neva baff oo, no no e neva baff at all. As you see me for here so I look like who dey fear rope? Abeg make you and the rope shift oo if ona nor wan end up for ona sef 🤨.

Lolz 😂🤣🤣🤣 ahhh see hope using pigin oppress me, you have discovered a way to make spend time on comments lolz 😂🤣 while you burst me messages lolz 😂🤣🤣🤣...

Well take care oh lolz small small oh lolz

Hahaha, see you, are you not a Nigerian, why you nor go come Sabi understand pidgin fast fast, I dey even dey plan to dey abbreviate am, nai mean say you go just cry be that oo, hehe. Nor worry I go give you time to find your way around the pidgin them ✌️✌️🤗✌️.

Lol 🤣🤣🤣 ahhhhh you are indeed a delta queen lolz 😂🤣🤣 I am here Lol 😂😂😂 please go slow on me my dear lolz 😂🤣🤣

Hahaha, that's not true sha, Delta queen ke? I'm only learning and you know that, hahaha. I will try my best to go easy on you, don't worry 😂😂

Lolz 😂🤣🤣 well don't go easy again lolz 😂🤣 when I get tired I will chicken out lolz