Sort: Β 

πŸ‘ŒπŸ€

πŸ˜‡πŸ˜‡

Weytin do you for head lolz πŸ˜‚

I nor even know oo, I wonder wetin do me, oh yes I remember now, na you push me naw, you don forget just now? Na you push me for minetest, lolz πŸ˜‚πŸ˜‚

Lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£ heheheh you are a big head πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£ I push you for mintest lolz πŸ˜‚πŸ€£how he con affect you for real life lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£

Yes naw e affect me oo, I come dey feel headache, I nor come dey fit dey focus for some things again sef πŸ˜‚πŸ˜‚, abeg nor try am again oo, na small thing dey vex me oo

Lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£ see this one lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ Pele oh headache catcher lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£