Sort:  

Lolz 😂🤣@nkemakonam89 lolz 😂 hope don use tag injure you lolz 😂🤣🤣

Hahaha, then you nkor? 😂😂

Lolz 😂🤣 me keh weytin I do lol 🤣🤣🤣 no rope me oh lol 🤣🤣🤣

Hahaha, wetin you nor do? Na you know the one when you dey talk oo, me I know say you do plenty things so nor even dey try ask me that kind of question sef abeg 🤨. From only one person I go dey see notifications plenty and you dare ask me wetin you do? Abeg you dey do a lot oo and I'm totally impressed 🥺.

Good morning sha 😂😂

Heheh 🤣🤣🤣🤣 lolz 😂🤣 you dey complain about notification and you dey impressed lol 🤣🤣🤣 I am innocent love and don't rope me oh lolz 😂😂.

Good morning dear 😘😘

Hahaha, abi na, I nor wan miss too much so I come gat do something naw, hope you get, hehe. Oh dear, you know I was only teasing you, me I get the weight to rope person na cor you? Abeg nor mind me at all, I just seem to wake up on the right side of the bed, hehe.

How was your morning rest? lols

Ohhhh you are now threatening me lolz 😂🤣🤣 I am getting scared lolz 😂🤣🤣
Well I slept 3:30 am and I woke up 6:20 now I am preparing to go to sleep lol 🤣

Two of una need cane 😂

Lolz 😂🤣 please do your best and leave the rest lolz 😂🤣