Sort:  

Lolz 😂🤣 we need to be dropping it back to back lolz 😂🤣

Of course, I'm in for that, hehe

Lolz 😂 you are always in for it lolz 🤝🤣 you better dey careful lolz 😂🤣

Hahaha, of course I dey thread careful because I don't want to be a scapegoat, lolz

Lolz 😂🤣 make them no use rope tie u lolz 😂🤣🤣 dey very careful lolz 😂🤣🤣

Hahaha, that rope neva baff oo, no no e neva baff at all. As you see me for here so I look like who dey fear rope? Abeg make you and the rope shift oo if ona nor wan end up for ona sef 🤨.

Lolz 😂🤣🤣🤣 ahhh see hope using pigin oppress me, you have discovered a way to make spend time on comments lolz 😂🤣 while you burst me messages lolz 😂🤣🤣🤣...

Well take care oh lolz small small oh lolz