Sort:  

Lolz 😂 she no go gree lol 🤣🤣 she too stubborn lol 🤣🤣

As in ehn, she is doing well, well done @nkemakonam89

Lolz 😂🤣@nkemakonam89 lolz 😂 hope don use tag injure you lolz 😂🤣🤣

Hahaha, then you nkor? 😂😂

Lolz 😂🤣 me keh weytin I do lol 🤣🤣🤣 no rope me oh lol 🤣🤣🤣

Hahaha, wetin you nor do? Na you know the one when you dey talk oo, me I know say you do plenty things so nor even dey try ask me that kind of question sef abeg 🤨. From only one person I go dey see notifications plenty and you dare ask me wetin you do? Abeg you dey do a lot oo and I'm totally impressed 🥺.

Good morning sha 😂😂

Heheh 🤣🤣🤣🤣 lolz 😂🤣 you dey complain about notification and you dey impressed lol 🤣🤣🤣 I am innocent love and don't rope me oh lolz 😂😂.

Good morning dear 😘😘

Two of una need cane 😂

Lolz 😂🤣 please do your best and leave the rest lolz 😂🤣