You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace β’ 2 years ago You and your eba and okro soup, somebody will not hear word again oo π€£π€£.
Hehehe π€£π€£ abeg leave me dey your day jhare
I am already deying my day before oo, it's you that is still coming to me naw ππ
Okay oh, then go and dey your day oh π€¨π€¨π€¨π€¨
You go and dey your dey too πΆββοΈπΆββοΈπ€π€.
Ahahaha na by force? I say I no follow you talk again shoπ€¨π€¨πππ
I will follow you oo, I'm not going again ππ.
Then let's go to the toilet together π€£π€£