You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace • 2 years ago We went to Mount Merit graduation, hehe.
Seriously?
The graduation 🎓 is today?
Yes oo, she has graduated oo 💃💃.
Big congratulations to her! 🥳❤️
Thank you so much Sist ❤️.
Wow
Awesome 😎
Congratulations 🎉🎉 Merit dear
Yes oo, the lord has done it for her, we give him all the glory.
Ohhhh woow so my in-law is graduating today oyah na commot body no Join body if you join body you collect 🤣🤣🤣🤣🐉🐉🙄💃💃💃💃😧 congratulations my in law abeg what do you want???
Tell Daddy
Inlaw my foot .mtchew 😛😛🚵🚵🚵
ohhhhh na jealousy dey do you nkem, go and do graduation too lolz heheheh, jealousy dey do you
Abeg, how many times I go graduate 😏💁😂
Then if you don GRADUATE, no disturb us wey never graduate, you go collect oh nkem 😂😂😁😁
Nooo
I deh by una side they ginger una 😂💁
Hehehehe 🤣🤣🤣 lolz you are very correct 🤝🤝
Haha, I nor sure oo, she don marry naw, why she go dey jealous you?
Then why she dey disturb me as I wan carry my in law commot 👀👀👀 @nkemakonam89 be warned, stay away
Hahaha, daddy yo 🤣🤣
Hehehehe you too mummy yoooo 🙄🙄🙄
I am not jealous you know 💁😏😂
I don graduate before...I should be warming up for your matriculation 😂
Peeele, aunty graduant from Nigeria 🙄🤣😋
Fox graduants from England
Lol
Yeah babe but I am back in Nigeria now for your birthday
As in ehn. I wonder who he dey marry for the family because na only me and @dimmablogs nai be Merit sisters oo. @quduus1 who you dey marry? 🙄🤪.
Na hope alone oh, @hopestylist ni oh, who know dimmna, I no sabi the name at all👀👀🤫🤫🤫
In fact none of us is available, you are already someone else and you know it, hehe.
Hehehehe 🤣🤣🤣 see this one Sha🙄🙄🙄🙄🙄
How is she sha? 🤪
Park your load oh 😂🙄
I won't, hehehe.
Hahaha na you be daddy to your in-law, nor be small thing you dey do oo 😂😂.
omo he no easy jhare, i jst get talent of double role jhare
Nor be lie, you are doing really well.
Hehehe you self you get am, chop knuckle 😂😂😂
Normally, hehehe 👊🏿
You get level jhare🤣🤣🥰🥰🥰
Daddy I want shawarma, ice cream, pizza, coke and small 50 HBD... I know it's not too much for you 🥺😂☺️
who is this one abegi shift my sister, who no you...
this one dey yne cultist, yu wan collect???
😂 you no know say I be your sister-in-law 🙄...
Commot body joor
You go soon collect, I no want sister in law oh,😁😁😁🤣🤣
Ah
Who be the cultist abeg? 🤪. You better speak nicely to her oo, she is my sister oo 😡.
Hehehehe 🤣🤣🤣, I be Jesus cultist, ahahahha se Una mean am???
No dey yne me ok
Nothing like that 🤣🤣.
Yes oo, she is part of the family so you better learn to treat her nicely or you focus on yourself, hehe.
Hehehehe 🤣🤣🤣 you dey threaten me hehehe 🤣🤣, okay I will put it in mind lolz 😂🤣🤣
I love you Sist, you be really my sister. @quduus1 na two sisters she get oo, so na in three places you go buy the things, lolz.
Ahahahaah 🤣🤣🤣 kilode, na only one wife I wan Marry na, why three😂😂🤣🤣🤣🤣 Wahala no dey finish for NIGERIA oh😋😋😂😂😂
So? If the wife when you wan marry get sisters you suppose to dey show them love so that them go dey support you well naw 😂😂.
Eheheh 🤣🤣🤣 wow see good girl na, 🤪🤣🤪 na True talk but I be small boy ma🤣🤣🤪🤪🤪
Oh you be small boy now abi? And you wan marry wife 😂😂
I love you too sissy 😍
😂 yesss... Abeg tell Foxy oo.
Don't worry about Foxy, he knows better now 😊.
Enough amount of Hive that will buy fried rice and turkey 🥺
I'm not asking for too much right?
Ohhhh I don't have cash oh, okay how will we do it oh???
Send me your palmpay account details 👀👀... Your own o and no other person's own oh🤔🤔🤔
Awwn my sister don show 😍
Make una drop gist na, hope everything went well? Una just leave us dey enjoy party rice 🥺
@merit.ahama will take care of the gist tomorrow, hehehe.
Okay na, I'll be looking forward to that 😊
No wahala, look forward to it 😊.