You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"

in Speak Peace2 years ago

See you, even people like @starstrings01 and @ksam when nor dey engage too much again them dey tell us to engage 🥵.

Merit try go sleep again, as I dey even dey look sef you don dey turn engagement queen too and I want you to keep it up.

Sort:  

😁😁😁
When nothing to do dey, na to dey disturb people for Hive na 😌

Abi na, normally na so e be, hehe. Enjoy the disturbing, you are doing really well

I am doing just that 😁

Yes and I'm enjoying it, hehe