Happy sleeping and waking up on top thinking when you wan think because as e be so you never think anything π
You are viewing a single comment's thread from:
Happy sleeping and waking up on top thinking when you wan think because as e be so you never think anything π
You sef know ba, make she sha answer me because na all of una I was drink from your ocean of knowledge. @hopestylist I dey wait una too o π
Hahaha, nai mean say we dey together so oo, because me sef dey wait ππ€£
See as she turn the table, hehehe π
Yes oo, na my work be that oo, na to dey turn table I dey do now, lol
You are doing well π table Turner π
Thank you ma'am π
πππ
See finish nor good o
But no wahala, I rest my case... Make I go start my thinking now
But you don start the thinking before talk truth? π