You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"

in Speak Peace2 years ago

You nor dey go check the wallet? 😂Abeg leave me oo this girl, you don go dey turn the table, who send you? 😏

My daughter for you to know the way you fat watch plate for like four months oo, afa, your mind still dey? 😁

Better oo, I happy for you, you sabi 😆

Sort:  

My mind still dey o
No road is smooth, I go survive am then become whale... But who I go show way go dey clean my house daily for five years 🏃‍♀️

I see you are determined to be a whale, that's nice. No be small plans you get oo, keep it up.

Thanku o

You're welcome 😉