Bia, Hive Naija members what's the problem with all of us? Almost everybody put sleep as one of their hobbies. Please we are the leaders of tomorrow ๐ ๐๐
You are viewing a single comment's thread from:
Bia, Hive Naija members what's the problem with all of us? Almost everybody put sleep as one of their hobbies. Please we are the leaders of tomorrow ๐ ๐๐
Lol, I don't sleep na why I no understand sef
Abeg my oga try dey sleep oh๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ...sleep gives long Life and prosperity hehehe๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐คธ๐คธ๐คธ๐คธ
Help me tell am boss ๐๐
Lolz make we dey sleep and dey dream sey we dey sleep hehehehehe๐๐๐๐
Abeg abeg that one resemble death ๐๐๐
How person go dey sleep dey dream say e dey sleepโฆ ahhhh thatโs the height of it nau ๐ ๐
My boss, you are missing out sha๐ . Sleep can change a man's life. Try dey sleep twice in while na๐.
๐๐๐ nna ehh e tire me too ohh ๐คฃ๐คฃ
Leaders of tomorrow need to sleep na