Boss... You be whale, forget that thing.
my money never plenty like that...
Boss, no be money dey bring pot belly oh... As a doctor, I fit tell you sey na some other things dey cause am.
I sure will be active on hive Naija, thanks to your boost...