You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"

in Speak Peace2 years ago

I like to dey stay my house, dey stay for my lane.
I like to dey rest.... Dey chop better food, cross leg for chair with my shorts dey chop better food wey go make me sweat from back of my head

Someone give this man a chilled zobo! Ahh, you correct! Abeg chop knocku 👊 We dey together 😂😌

Wow English, Yoruba and tongues... Mad! Very nice 😁