You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"View the full contextView the direct parentdimmablogs (62)in Speak Peace β’ 2 years ago Very unique indeed... Be like hive go turn green and white tomorrow ππ₯³ππ€π Happy weekend to you ma β€οΈ
Hahaha
That hive just dey dip anyhow oo, HBD sef follow the guy dey dip too
As tomorrow be naija independence, make we hope say hive go green tomorrow πππππ
na yu cause am oh, hive and hbd dey fear you guys lolz
Abeg talk to that guy
We need it to be green ππ again π
see this old woman ohhh abeg shift jo
Omo... We dey hope oo π€
Ah!! You wanted to take us out, why did hive do us like this naw ππ.
πππππ
Stop blaming my hive oo
Lol
Hahaha, no problem, I'm so sorry for blaming my beloved hive for a scam ππΆββοΈπΆββοΈ.
Omo i pray that too oo
Greens tommorow we pray
Yesoooo
Let everything be green ππ
Make Nigeria no use their trouble stop am o
Yesoo
Happy independence my dear
Nothing to independent here oo
How hive go turn green white green tomorrow ahahahaah π€£π€£π€£ see this Young old woman hehehehe π€£π€£π€£
Foxy leave me oo ππ
E go sha green!
weytin do u dimm, which green abeg shift jo..
Only green we want
Not red
heheheheh you no want white red white lolx see you hehehe
Let's just assume white means good Thing too
Na why dem dey use am for wedding π
Hehehe π€£π€£π€£ see this one oh, ππ€£ππ
Yes ooo
Even men no dey use black as suit again
White is meant for Joy
Hehehe π€£π€£ see this one Sha eheheh π€£π€£π€£
Naso π π
Yes o
I almost forget say yesterday na independence sef, many people nor care π¬.
π€£π€£π€£π€£how many Nigerians dey hive wano
Ah Nigerians dey na... Anyhow e be, everybody go sha know
I know sau we dey sha
But i no sure say we reach 5k Nigerians for hive