You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"View the full contextView the direct parentdimmablogs (62)in Speak Peace β’ 2 years ago Chai π ... Take heart my dear
I survive am o
I don enter my room
Haha, thank God... Get enough rest jare
As in ehn, the way them take pour the water for her body sha ππ, she deserves to take that heart π€£π€£.
ππ ... Nawa oo
I think say na only for birthday dem dey pour pesin water π
Abi oo, I was surprised too sef ππ.