You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"

in Speak Peace β€’ 2 years ago

πŸ˜‚πŸ˜… We can see the high spirit in you already... Congratulations on finishing your exams baby girl and happy graduation to youuu!!!πŸ₯³β€οΈ

I like your style, na who get money dey travel πŸ˜‚... Omo like this na homebody I be but I can be an extrovert too sometimes, lol.

Omo this your languages yapa oo... It's the "touch of Korean" for me πŸ˜‚ I see you're a Kdrama fan too 😍... Wait oo which one come be vernacular again? No be pidgin be dat?

Sort: Β 

Don't mind merit πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Which kind language be this ...haaa!
Vawlence everywhere
Lolz

πŸ˜‚ she go soon be mother of all languages

Hahaha πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
No doubt πŸ‘Œ

Vernacular na pidgin wey bad πŸ˜‚πŸ€£
The touch of Korean is for me πŸ˜ŒπŸ˜‚ I love kdramas

Thanks for your wishes sis πŸ₯°β£οΈ you are loved

🀣 pidgin wey bad... I don learn something new today oo πŸ˜ƒ

We dey together... Kdrama lovers for life 🀞

You're welcome boo ❀️