You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"View the full contextView the direct parentdimmablogs (62)in Speak Peace β’ 2 years ago Ahh graduation don start already? π€© I want to come oo π₯Ί Sha you go still show for here π
Chill Dimma
I go drag her come back π
Just wait and see , I move !!π΄π΄π΄
π let me follow you π΄π΄π΄
Oh...great
Let's pursue her royal majesty β€οΈππ
Lolz, you guys should be careful shaππ.
Really...the babe can harm? Lolz π
No, I don't want you guys to fall and hurt yourselves, lolz.
Hahaha
My caring babe π
All the best guys.
I hope you succeed in that mission, she is her watching jokes, hehehe.
Just small...she is here but not with full force π
Yes, she is π
E don start o
Them wan beat me with water π₯²
Chai π ... Take heart my dear
I survive am o
I don enter my room
Haha, thank God... Get enough rest jare
As in ehn, the way them take pour the water for her body sha ππ, she deserves to take that heart π€£π€£.
ππ ... Nawa oo
I think say na only for birthday dem dey pour pesin water π
Abi oo, I was surprised too sef ππ.
Sorry oo, I sorry for you sha ππ.
Yes oo, it would be really nice to have you come before sha π.