Ha him we dey talk naw! Election don reach and we dey ready to comot tomorrow go put our vote. No vote selling oh! No matter dey amount. I no wan know self. Make Dem cary them money go make we repair Naija.
Yes, my country feful, where una dey? Make una come tell us make we know if una go vote or not.
@nkemakonam, @fasacity,@hivedeb, @helency. Come make we go vote. 🏃🏃🏃🏃🏃🏃
. thanks for the mention.
You are viewing a single comment's thread from:
I am here ooo
Just grabbed my pvc from where I hide it😂😂
Good citizen...na people like you I like
Hahaha
Thank you
As in ehn, we are lucky to have them oo, is not easy 😉
Lolz, please do oo. Since the day before yesterday rain has been falling in different parts of the country, could this be a sign that things will only keep getting better? I think so oo
Lol. Nigerians and superstitions ehn lol.. rain dey fall make e fall.
It is well
Rain? E never reach Lagos oo 😂🤣
Let it rain please
Really? That's nice, the weather has been changing lately, who are we not to change too? Lolz
We must change
Power must change hands
Lol
God knows best and he wants the best for us too, so I'm not afraid of what the result will be because I know God has got us 🥰
Yesooo my darling 😍👍🙏
Hahaha 😄. You no go kill me with laugh. 🤣🤣
You nor go die with laugh sef my madam 😂😂
Hahaha 😄. Abeg leave me make I comot go cast my vote oh! Hope say you dey ready to vote?
Happy election day, me I'm not voting, I don't have my voter's card
U don vote?
Rain never fall here but e just drop small come dry. E be like say something good go happen tomorrow. Make we dey positive abeg 😅
I'm very positive that something good will happen but I'm also prepared for the best, hehe
Yes, let's be prepared oo 😅
We are hopeful
💪
Good girl. 💪
Hide it? 😂😂😂😂 You no want make evil people steal am...no way. Devil is a liar 😁
Hahaha, I see you came prepared for this weekend engagement. Sadly I'm not voting because I didn't get my pvc the time I should but I'm happy to know you are already ready to cast your vote for the one that you think is the best.
#naijagobeta
Ahhh! So sorry we will not be getting your vote. Then you will have to pray for the election, that is your punishment. Hahaha 😄.
Thanks dear
Punishment ke? I'm fully ready to serve that punishment over and over. God has never left us and he will never leave us 🥰
Lol
Ehn naw 😂
Exactly what I told her
💪
Better be praying at least since you can't vote
Of course, I will
Abeg vote Peter Obi oo 😅 na him fit repair this country. Jagaban and Atiku cannot oo
All of una wey be online supporters with pvc
There is God oo
🥴🥴🙄🙄😅😅
Mixed feelings
It wasn't Ur fault anyways just wanted more votes for him😂🤣