Sort:  

The easiest way to become a whale is to buy hive with you active income and also place all your post to 100% hive power up, hehe. All the best in becoming a whale. @merit.ahama @nkemakonam89 @sperosamuel15 @quduus1 @justfavour you guys should come and take pictures with @abdul-qudus oo, he will soon become a whale oo, hehe.

You pipo shu go and check this girl wallet, she don become whale 🙄

Na only who be whale dey sabi give this kind guide... Show us the way mummy!

By the way, I don submit registration form give @abdul-qudus for future whale voting 😊 I'm excited.

You nor dey go check the wallet? 😂Abeg leave me oo this girl, you don go dey turn the table, who send you? 😏

My daughter for you to know the way you fat watch plate for like four months oo, afa, your mind still dey? 😁

Better oo, I happy for you, you sabi 😆

My mind still dey o
No road is smooth, I go survive am then become whale... But who I go show way go dey clean my house daily for five years 🏃‍♀️

I see you are determined to be a whale, that's nice. No be small plans you get oo, keep it up.

Thanku o

You're welcome 😉

🥚🥚 xactly 🤔🤔🤔🧐

🙄🙄🙄

Hahaha 😂😂
Stop looking at me like that

Ah! Wetin reach so now? Even the exactly when you nor dey spell well since you come just change the egg to emoji? Please, abeg make ona free me oo 🤣

Hahaha 😂😂😂😂
No free anything 😉
We know what we are saying our whale 🐋🐳

Abeg free something dey oo 😂😂

Me sef I know what you are saying but wetin reach so? 🤣

It's plenty.

Be like say, na only me wan dey left out now o 🤔

😂😂😂
You better follow the moving train girl

No one is left out oo, that list is very limited, thank you for telling her to join the moving train, I pray say make she nor Sha fall injure 😢

Amen o, make person no go dey injure.

I don join laidis cus me sef wan be a whale someday

Yes oo, lol

I'm happy you made it in successfully, where our to be whale sef? @abdul-qudus where are you oo?

If she fall, I go help her clean body 🥲

Awwn, better person, you go clean you go taya 😂

I am o, more reason for my activeness.

Me sef wan become a whale someday na 😊

Nice thinking... Sha vote me well when you become one 😌

Noted 👌😊

No one is left out oo, as long as you read this comment you are involved so better go and take pictures with @abdul-qudus now oo 😉😁

Abi o, celebrity shot 😂

Yes oo, you got that right, hehehe

Whale 🐋🐳 merit, wetin dey sup 😃

Abi na, lolz 😂😂

How do you do my amiable ambassador?

Babe...I just dey disorganized like this

Abeg oo, wetin dey cause am na?

Maybe if I see a fat alert now, I might be a bit relieved 😌

Of course, even me sef 🥵

Nothing dey sup o
What of you? 🥲

My dear....I don't even understand me this time....I think I need a counselor 🤔

Eya, sorry ehn, I think it's rest you need Sha or is it an emotional problem?

Emotional kinda my dear

Eya, please you should really see a counselor, I will recommend the Bible though then and keep praying to God too

👀👀

So nwa 👁️👁️😂😂

Good morning Ma

Hope you're okay now?

🤣🤣🤣
Yes please, go get one
Hopefully they will remove the spirit of vawulence in you toom

You sure say nothing dey sup?

Just lemme alone mummy 🙄

Awwn, nor be lie, but e can never be me you are calling mummy, Na you know who you dey call mummy sha 😏

Lemme nor tell her she's the mummy 🥴

Can that be possible by just powering up to 100 percentage HP

Yes, if you stay consistent with it for five to ten years 🏃‍♀️

As in ehn, that way it's a must but the person still gat dey write better thing make he dey get better support too.

Normal na except e wan dey the Hive for that years 😂

As in ehn, lol

😂 😂 😂 me hive glue together if e still dey till that time sha 😂 😂

Issokay 🚶 🚶

Yes my dear, nothing good comes comes easy 😂

Sure, it require some bits of hard work

😂 😂 😂 buying sef is better na, 10 years ke

Lol

Abi na 😂 😂 😂

I mentioned two things there, I wonder why you did not see that one 😂😂

Because that was well understood, I want to understand this part too 😂

Ehn eh, no problem I get it, hehe 😂

😂 😂 😂 Hopeee what did you get o

I get it that you just wanted to understand the second part well, lol

Lol 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 abi na, all the best bro

As in ehn 😂, we wish him the very best ☺️

Excellent reply, Hope 😂😂
Make @abdul-qudus buy large Hive Power, so he can become a whale and start upvoting us 🙃

Yes oo, that's the best way to become a whale in a day, hehe. If he become whale now I go come dey enjoy more 😁😂

Exactly. At least there is love in sharing and he will definitely do that 🙂

Yes oo, he's a very cheerful giver 🤩

he will soon become a whale oo, hehe.

And na you dy explain am to am.

Na you j wan snap with first because before he learn am finish, you go don become one already 😂

Hahaha, nor be small thing you dey do oo, me I talk sat I wan become whale? He asked question so I give am answer based on my knowledge from others oo. Well, you can come and snap Sha, you never can tell, hehe.

Person wey dy give answer Sabi way already

You no wan become whale but you be whale already... Imagine when you wan become whale Zi😂😂😂

Whining don join this thing lidis so oo. Na Abdul-qudus say he wan be whale oo, me I never talk am because I know say I go be and I dey walk towards am small small

😂😂😂😂😂😂
Finally, dem don let the cat out of the bag

Abeg where I dy come for the picture snapping

Check well, nor be my bag the cat commot from 😏.

I dey no man's land, come there now oo, because like this no time again, e don expire before sef, na based on say you be my respected fellow 😂

😂 😂 😂. Hummn. It is well. So you called them to come for autographs.. 😂

Anyways would you help me find my account??

Yes naw, you will soon become a whale ☺️.

Which account is that?

Look at whale asking how to become a whale abi you dey ask for person 🥲 abeg ask reach me o

Meanwhile, remember your hommie (Mua 🥺) when you start dishing out those massive votes 😁

Abeg I follow join o

That upvotes dey very important

Very importanter 😂

Abi na 💯

All of you don Dey enter me now ooo. Wahala no dey finish… I know what to do.. 😂

Better know what to do

Because I don’t know.

I cut cap 🎓 for you o

I no need your cap. Cut money for me, make i become whale abeg

😂 😂 😂 it's the last part for me 😂 😂 😂

😂. Na whale matters most.

I tell you 💯

You Sabi say we be best of friends ahbi🧐

How? When we talk that one??

Na pretalk before you become whale

Na now we go just start to Dey talk that one.

😂😂😂😂