You are viewing a single comment's thread from:

RE: When You Incur The Wrath of Cheetah

in #cheetah7 years ago (edited)

No be small liver Naija people get ooo...na one of my bros. See the post, you go fear fear now.
https://steemit.com/steemit/@smilexyz03/who-id-cheetah . The day wey e write this post, I just read am pass. When Cheetah visit am again naim I come PM am say guy why you dey do this kain thing na?