Wanting To Be

in #blog7 days ago

_a9a235f7-4626-4a2f-b041-719cbbcf297c.jpeg

Eal advanced with Atlético to give green light only if Álvarez joins. This Atlético dey low-key spend money every summer sha. They spend good money. City will sell to them to sell to Arsenal, without a doubt. Milla no b small thing, confused maalu, gerat. They would sell at the price to ATM than selling to Arsenal. Guardiola no go even beg to stay, that man fit sell anybody without remorse. Yes na, na werey, na Edo boy na. Ah swrar, wahala. Goooaaaalllllll 🔥🔥🔥.

Where u dey watch sef? I dey rehearse. Goalllllllllllll, nice. Cook those people for me pharaoh boyz. Kini, wey my cake???? You don do paranran finish, think say I no go ask about cake. Oga, shake body. Which cake? Mumsy birthday cake.

Pure profit of around £M for ManCity on Julian Alvarez. 🤯 Bought for million, sold for m. Pure profit of around £M for Chelsea on Mason Mount 👳🏿‍♀️. Enh enh, why didn't you post Havertz own na? Shey you were using it to make noise yesterday. Shior.

I just remembered this now now cos I come across on a podcast. Massaca no get sense, Boeley don spoil, walai. Na truck almost kill people now now o. God be praised. 🙌 Ah swr, na one ma and her daughter break leg. I hate seeing accident bro. Omoh this thing happened so fast, in secs.

Thank God none died. Omo, honestly ooo, na miracle. I weak, na why u dey that one? Phobia bro. It's scary 🥲 Guy 😡😡 I remember for Benin, fullish man 😀😀 Naso we see o baba Ejebailo no b beans e pain God is good baba Ah swr 😀 🥲 Alhdulilahi for life Getat Alhdulilah bro.

Ur na even min e no reach U nova experience - seconds own? I tells u en o I forbid and rebuke such end Go my twitter page ...